Mr. P – I No Like Trouble (Official Audio)
Mr. P come back again with new brand romantic album titled (the prodigal) and he sincerely apologize to his fans for a long time silent this album contain 14 tracks most of them are romantic song. (I No Like Trouble) lifted From this album.
- VERSE 1 lyrics.
- I no like trouble oh!
- I no wan trouble oh
- I no like trouble oh!
- I no wan trouble oh
- If I get money (dem go talk)
- If I no get money (dem go talk) And if I buy motor (dem go talk)
- If I no buy motor (dem go still talk)
- Wetin concern dem (dem go talk)
- Wetin no concern dem (dem go talk)
- Na dem get there mouth oh (dem go talk)
- Make dem run there mouth oh (dem go talk)
- Make dem no dey talk my matter yea!
- But you know say me i no mind oh!
- Special feeling dey for my mind yea!
- How person go do as dey money dey enter?
download and listen…